Saturday 13 February 2016

[Lyrics] Mokej - ishe Yen (Ongba)



DOWNLOAD AND LISTEN TO THE SONG HERE

INTRO
Una wan make I bosi panpe iro nla o
Mokeji Nor Nor

Una wan make I bosi panpe iro nla o
Klassicki Nor Nor

Una wan make I bosi panpe iro nla o
DPM Nor Nor

VERSE1
If I dey burn grass or I dey pack woman
No mean say na me be bad man
Say one thing for this life wey be koko
Determination
If you do anyhow you go see anyhow before you Know Elimination

E No Matter what they are thinking
Do your own thing the way you are seeing
Say I try to hustle hard, put effort in MA singing... Aah
To be the best for life you must always work on improving yourself
That's why I no dey rest
They wan off MA light, say it's MA time to shine o
No delay na MA turn to strike o

CHORUS
Bami mu ishe yen o Ongba!
Aah Onanana, Ongba Gidi
ishe yen o Ongba!
Aah Onanana, Ongba Gidi
Ani Bami mu ishe yen o Ongba!
Aah Onanana, Ongba Gidi

VERSE2.
As e dey bang me I dey feel am,
You know I'm a singer, you wan turn me to sinner
God forbid I'm a winner
I can never be a looser
Say my money go soon arive
By His grace we go dey alive
See MA baby with fine body, eh with fine body
She get height she cun carry borbi, eeh she carry borbi

Why you dey form, you dey form, you dey form like say you be omaga
Say you wan kill everybody for this place bad girl with your baka

CHORUS
Bami mu ishe yen o Ongba!
Aah Onanana, Ongba Gidi
ishe yen o Ongba!
Aah Onanana, Ongba Gidi
Ani Bami mu ishe yen o Ongba!
Aah Onanana, Ongba Gidi

DOWNLOAD AND LISTEN TO THE SONG HERE

No comments:

Post a Comment